Next

Uh, yeah e yeah
Jah, ee uh, yeah e yeah e yeah e yeah e yeah e yeah
Comot my male house
I wanna hustle go
Bi gbo sele dito, my needle must to go
I no go rest until I see my music dey glow
Dey must to hear me from Naija to Morocco
I pull my trigger, any beat I go fire
You go see wonder, I'm coming like a fire
Industry na toto, me I go be the fucker for long time e
Say I'm the next
I'm the next to be super star, I'm the next
No matter what you tell me, guy me no go rest
If you vex me I pull trigger in your head
Cause I know it's my time to be heard
I'm the next to be super star, I'm the next
No matter what you tell me, guy me no go rest
if you vex me I pull trigger in your head
Cause I'm the next
To father, I pray to go further
Me I no wan be regular, I'm born to be popular
My style na phenomenal
Keep busting every speaker
For this game, I be master
You no fit to deny am
My type is rare, 100%
You and your crew, You no fit near
My sound dey ginger your body
Dey mental you like zazu zeh
My time is now, my time is here
I no go let that pass me by
That's why I raised up my voice to say
I'm the next
I'm the next to be super star, I'm the next
No matter what you tell, guy me no go rest
If you vex me I pull trigger in your head
Cause I know it's my time to be heard
I'm the next to be super star, I'm the next
No matter what you tell me, guy me no go rest
If you vex me I pull trigger in your head (trigger)
Cause I'm the next.
Chanting' (I'm the next)
I'm the next to be super star, I'm the next
No matter what you tell, guy me no go rest
If you vex me I pull trigger in your head
Cause I know it's my time to be heard
I'm the next to be super star, I'm the next
No matter what you tell me, guy me no go rest
If you vex me I pull trigger in your head
Cause I'm the next
Chanting' (I'm the next)



Credits
Writer(s): Adegoke Pelumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link