Afro love

I got something on my mind
No many many thing girl I won't lie
Girl how did we cross this line
Cannot take it back girl I won't lie
I want different
Mmh

Shey na the spiff or na the Henny wey I sip for my system
Yeah
Shey you no see all the love wey I show before you roll with the man dem
Yeah
Cause na money you want and I wanted love
Guess we want something different
Yeah
I for like talk but I no wan judge
No wan give you no reason so try reason
Yeah

Guess is too late
Oh what is it fate
I wanted this but you can't relate
We let it fade
Now I'm on some other shit girl

I no wan break am
But I no wan fake am mmh
Girl
Love is enough if you give and receive am
Mmh
Girl

I got something on my mind
No many many thing girl I won't lie
Girl how did we cross this line
Cannot take it back girl I won't lie
I want different
Mmh

Shey na the spiff or na the Henny wey I sip for my system
Yeah
Shey you no see all the love wey I show before you roll with the man dem
Yeah
Cause na money you want and I wanted love
Guess we want something different
Yeah
I for like talk but I no wan judge
No wan give you no reason so try reason
Girl

Mmh
One time baby one time
I Dey try to tell you what's on my mind
I try to see you smile one more time
I dey it to write you just another rhyme
But it's kinda of hard to write another line tonight
Tonight

I got something on my mind
No many many thing girl I won't lie
Girl how did we cross this line
Cannot take it back girl I won't lie
I want different
Mmh

Shey na the spiff or na the Henny wey I sip for my system
Yeah
Shey you no see all the love wey I show before you roll with the man dem
Yeah
Cause na money you want and I wanted love
Guess we want something different
Girl
I for like talk but I no wan judge
No wan give you no reason so try reason
Girl



Credits
Writer(s): Kelechukwu Nnadozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link