No Worry
Lc Beatz
E yeah eh eh
Oh, yeah yeah yeah
Na you give me life wey dey buzz
And you put all the jara on top
You bring me back, I be prodigal
Now you con dey call me your boy
You got me on line one time
And you make wanna dance two times
Sebi na you give me more than one more chance
And you give me grace two time
Oh oo
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o ah
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
Loni groovy groovy
Laye mi o ti n j'oba
I'm at your service, iwo l'oga
Night and day you day flex me
Now you con day call me beloved
You be lover
Like one time
And you make wanna dance two times
Sebi na you give me more than one more chance
And you give me grace two time
Oh oo
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o ah
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
Brother no worry
Baba no worry
Mama no worry
Sister no worry
No worry oh
Eh (eh, eh, eh, eh)
E yeah eh eh
Oh, yeah yeah yeah
Na you give me life wey dey buzz
And you put all the jara on top
You bring me back, I be prodigal
Now you con dey call me your boy
You got me on line one time
And you make wanna dance two times
Sebi na you give me more than one more chance
And you give me grace two time
Oh oo
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o ah
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
Loni groovy groovy
Laye mi o ti n j'oba
I'm at your service, iwo l'oga
Night and day you day flex me
Now you con day call me beloved
You be lover
Like one time
And you make wanna dance two times
Sebi na you give me more than one more chance
And you give me grace two time
Oh oo
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o ah
Eh, all I need today
Baba l'oke ti se
All I need today eh eh eh eh
Mi o worry o
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
(No worry, no worry)
Brother no worry
Baba no worry
Mama no worry
Sister no worry
No worry oh
Eh (eh, eh, eh, eh)
Credits
Writer(s): Oluwaseyi Ajala
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.