The Lord's Prayer

(Awaya)
Ah ah ah ah ah ah ah (seliamokariadara)
(Oh lord I pray I pray)

Dear lord I am down on my knees praying for grace and favour
(Uh yeah yeah yeah yeah yeah)
Take away my pain give me elevation
Take away frustration more more jubilation yeah
E be you wey dey do that thing which is impossible
Impossible
(Oh uh oh yeah yeah)
Me know sey I be a sinner (I be a sinner)
Every day me na breaking all your rules (eyeh eyeh)
Thank God sey man no be God
I know sey you go still run am for me

Yeh Elédùà má se jẹ' kọ' ọ'tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way
Elédùà má se jẹ' kọ'ọ'tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way

Dear Lord na beg I dey beg mi o shakọ mi o dengẹ po
(Shakọ mọ dengẹ pò)
Bless my hustle give me victory
Change my story make me happy oh lord
(Oh lord I pray I pray)
I have been knocking for so long show me love open door for me
Make me rise to my destiny dear Lord
Na beg I dey beg
(I dey beg)
Normally you go run am o
Sharply you go sort am o
Very soon I go do thanksgiving watimagbọ

Yeh Elédùà má se jẹ' kọ'ọ'tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way
Elédùà má se jẹ' kọ' ọ'tá yọ mi na
(Tá yọ mi na)
Mò ń gbàdúrà time dey go Baba bless my way bless my way

Ah ah ah ah ah ah ah
Oh lord I pray I pray
(Awaya Ayayayaya)
I be a sinner eyeh eyeh eyeh
(Sako mọ dengẹ po)



Credits
Writer(s): Ayomide Fadairo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link