Destiny

All thanks to jehovah
Wey no Dey put me for corner
E no go lemme fall down
Never never lemme fall down

Boy Rizzy

Tomorrow is not promised
Cuz you know say life no funny
So ogbeni no go dull me
Me still heading for me grammies

But omo iya shey you gat me
Uh yeah
Best indeed
Dem testing me
But dem no fit touch my destiny
See you can't kill me
You can't see me coming
Like I'm oxygen for real
But I'm not tripping

So leave them make them talk
Na me know Wetin my see
Mi o le shalaye oh

I say leave them make them talk
Na me know Wetin my see
Mi o le shalaye oh
leave them make them talk
Na me know Wetin my see
Mi o le shalaye oh

Leave them make them talk
Na me know Wetin my eyes see

How I wish you understand
Only money Dey my mind
So many time I don fail but I still steady on my grind
Cuz the position I Dey today so people demma' find
So take you God for the progress living my living my
life now with no stress
Yeh e yeh eh eh
Me no care Wetin Dem say
And if you get something to say
Then you should say it to my face
Hmmm Boy Rizzy
All my Gee's dem with me
So don't gist me
Hmmm don't gist me

So leave them make them talk
Na me know Wetin my eyes see
Mi o le Shalaye oh

I say leave them make them talk
Na me know Wetin my eyes see
Mi o le Shalaye oh

leave them make them talk
Na me know Wetin my eyes see
Mi o le Shalaye

leave them make them talk
Na me know Wetin my eyes see

Best indeed
Dem testing me
But dem no fit touch my destiny yeh
Dem no fit touch my destiny yeh e yeh eh eh



Credits
Writer(s): Eteng Richard
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link