Alewa

Hmm yeah yeah!
Ha yi yah!
Romantic uh yeah!

I like de bumper.
You dey gimme knockout.
No be late o.
Make you gimme chocolate o.
Way to Puerto Rico.
Make we to tori to.
Yɛnkɔ Puerto Rico. (Ahh ah)
Me pɛ Kokoriko.
Ko! Ko!

Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Yeah heh)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Hmm)

From Ghana to London.
Dem dey wonder where you come from.
When you pull up in the Phantom. (Yeh)
See, they want to take you for a ransom. (Yeah)
Anything you wannnt, I go give o.
Girlie when you whinnnne, I dey craze o.
Hooo yeah.
I dey maya bebe. (Bebe)
When you move dah body. (Body)
See, dey calling my name. (My name)
Buh I no go mind nobody. (Body)
Fii mi le. Jare o.
Fi mi le ja jare ooo.
Yɛnto adonko. (Donko eh)
Ka nea wo pɛ, mɛ yɛ wo dondo oo. (dondo o)

Dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Yeah heh)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Hmm)

I like de bumper.
You dey gimme knockout.
No be late o.
Make you gimme chocolate o.
Way to Puerto Rico. (Puerto Rico)
Make we to tori to. (To tori to)
Yɛnkɔ Puerto Rico. (Puerto Rico)
Me pɛ To tori to. (Kokoriko)
Babe fa ma me. Fa ma me oo! Fa ma me. Ah!
Babe twe ma me. Twe ma me oo! Twe me me. Yeah!
Babe fa ma me. Fa ma me oo! Fa ma me. Ah!
Babe twe ma me. Twe ma me oo! Twe me me. Yeah!

Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Yeah heh)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Haah)
Make you dance Alewa. (Hoo yeah)
Sa Alewa. (Hmm)



Credits
Writer(s): Thomas Sumo Korankye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link