Pull up

Wajojo
Wajojo
Wajojojojojojo

Inna the place where me come from
Some boys dem be badboys
And dem girls dem be tomboys
But nobody fvck up
Everybody mind is made up
Now the girls dem Dey hookup
And boys don dey pop up
From Lagos to downtown
If you broke you go calm down
Bros make you wise up
No spend without backup
Wajojojo
For this hood you get money dem respect you
Wajojo
For the same hood if you broke down dem go shenk you
Wajojo

So me I say pull up Pull up on the grind
Pull up on the grind
Ami I say pull up pull up on the grind
Pull up on the grind

Denge Denge pose
Make you no go kilamity come go dey jonz
Make you no go look at my face like a fool
Make you no go count my steps make I fall
I get Badman Dj Banty for me side
Knack me gbedu now I'm feeling alright
Edu boutique man sef for me side yaa ah ah
Call me Kvng papi I be running on me vibes
Even government and politics are making me feel down
But I say to myself that I want to stay high yaa yaa

So me I say pull up Pull up on the grind
Pull up on the grind
Ami I say pull up pull up on the grind
Pull on the grind

Nastymix pull up
Mufasas pull up
Scog nation make dem pull up
Gbiri gbiri men make dem pull up
Sop make dem pull up
One time
Dance switch too make dem pull up
No vex nation make dem pull up

Chants



Credits
Writer(s): Cosmos Franklin
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link