Pere (INSTRUMENTAL)

Obah

Oh baby this your waist
Man go taste ki ma saye o how many life wey man go dey
This your waist ko ma pami o ah ah

You put it all on me telling me how can i decide
Your lickle whine give me peace of my mind oh my love
No fit see my front oh my love
And i cannot deny what I feel what I feel inside
You sweet like wine wey dem no refine oh my love
No fit to see my front oh my love

Just to find your remedy the thing dey cause emergency
If i be your harmony would you be my company
If e cause felony olomi Shey o ma feran mi
Iwonikan lo wunmi na you be my energy

Ose mi bi ose mi bayi perere
Ose mi bayi na se mi bi perere
Ose mi bayi na se mi bayi perere
Ose mi bayi na
Ose mi bi ose mi bayi perere
Ose mi bayi na se mi bi perere
Ose mi bayi na se mi bayi perere
Ose mi bayi na

Oh baby this your waist
Man go taste ki ma saye o how many life wey man go dey
This your waist ko ma pami o ah ah

All I want is make you come dey my side
Make you come be my bride make you no leave my life oh oh

Just to find your remedy the thing dey cause emergency
If i be your harmony would you be my company
If e cause felony olomi Shey o ma feran mi
Iwonikan lo wunmi na you be my energy

Ose mi bi ose mi bayi perere
Ose mi bayi na se mi bi perere
Ose mi bayi na se mi bayi perere
Ose mi bayi na
Ose mi bi ose mi bayi perere
Ose mi bayi na se mi bi perere
Ose mi bayi na se mi bayi perere
Ose mi bayi na



Credits
Writer(s): Adegoke Aderinmola Afeez
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link