Surulere

B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh
B'oh
B'oh

Green light I don move kiakia
Steady move moti goke agba
Omo ologo lowo yii
Money server no frustrating
Revelation yen dan chacha
Mio mo pe owo made kiakia
Mo de ti juba fawon yee mi
More more blessing ko te le mi

Surulere
I tell you stay with me babe make you no go
Uh uhh
Baby baby surulere
Yeah
I know my body go sweet them
Of like Asunami
Hmm hmm

Now I don sensima
I dey cruise in my benzima
All the girls won fe gbori wa
All the girls won fe gbori wa
Now don sensima (oshey)
I dey cruise in my benzima (oshey)
Many girls won fe gbori wa (oshey)
All the girls won fe gbori wa

She tell me say
She want to fly in a PJ
Roll with the big boys
She no want bread agege
She want to play me like Jay Jay
Oh ohh ohh ohhh

Now I dey ball
I go carry Rihanna
Bad like Tony Motana
No like wahala
No like wahala
Now I dey ball
I go carry Rihanna
Bad like Tony Motana

Mio mope owo made kiakia
Surulere mo duro daada
I for don go commit murder
Ori loyo mi kan ma pa mi fun
Yee ye mi
Fun mama mi
Eh eh

Surulere
I tell you stay with me babe make you no go
Uh uhh
Baby baby surulere
Yeah
I know my body go sweet them
Of like Asunami
Hmm hmm

Now I don sensima
I dey cruise in my benzima
All the girls won fe gbori wa
All the girls won fe gbori wa
Hum
Now I don sensima (oshey)
I dey cruise in my benzima (oshey)
All the girls won fe gbori wa (oshey)
All the girls won fe gbori wa

B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh b'oh b'oh
B'oh
B'oh
B'oh



Credits
Writer(s): Areezy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link