Everlasting

Shey you never hear
Shey you never know
I'm the everlasting God
And creator of the globe
With everything in it
And everything beyond
I never grow weary
Always stay strong
Give power to the weak
Making you strong
Bind yourself to me
You can never go wrong
Cause everything will fail
And everyone will fall
But You will always stand tall

Cause my loving energize
My loving sanitize
When the enemy try to paralyze you
Yeah yeah yeah
My loving terrorize dem
See my loving no be valentines
No be once in a year love
No be once in a year love
My loving everlasting
My loving everlasting

This your life special
Omo no dulling dulling
This one na for me
For me
When You been come for me
Omoba
Say nobi say e be like you dey hate
My God no dey come when e dey late
E no matter if your situation great
At all at all, Na your loving be the great
Your love put me on flows
Oh my God
Your love wey go fit to energize me
Your love wey go fit to sanitize me
Yeah yeah

Cause my loving energize
My loving sanitise
When the enemy try to paralyze you
Yeah yeah yeah
My loving terrorise dem
See my loving no be valentines
No be once in a year love
No be once in a year love
My loving everlasting
My loving everlasting



Credits
Writer(s): Marvel Onah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link