Ikoyi Blindness

One, two, three, four

You miss road, you miss road
When you miss road, you no go reach
You no go reach where you dey go
Because that not be the road, oh
(No be the road where you for dey)
I say no be the road
(No be the road wey you for dey)

You miss road, you miss road
When you miss road, you no go reach
You no go reach where you dey go
Because that not be the road oh
(No be the road where you for dey)
I say no be the road
(No be the road wey you for dey)

One man wey I know
Him be lawyer
Him go buy the thing for him work
Him go buy the thing dem call spanner
Wetin lawyer go take spanner do
E no go reach where him dey go

One man wey I know
Him be music
Him go buy the thing for him work
Him go buy the thing dem call hammer
Wetin music go take hammer do

Him no go reach where him dey go
Because that not be the road
(No be the road wey you for dey)
I say no be the road
(No be the road wey you for dey)

Make you tell the lawyer say no be spanner
Make you help me beg the lawyer say no be spanner
Na books you for buy no be spanner
Make you tell the music say no be hammer
Na go check him for buy no be hammer
Them use, them sense, them change, them spanner and hammer
Them miss road, them find road again o

(Eh eh eh)
Ra ra ra ra ra
(Eh eh eh eh)
This one, my friends, them different from the man
(Eh eh eh)
This two-walk, my friends, I say dem different from the man
(Eh eh eh)
Them different from the man wey no see road at all
(Eh eh eh)
Wey no see rod at all, wey go stand near river
(Eh eh eh)

Na shallow him go drop o
(Shallow shallow him go drop)
I say na shallow him go drop o
(Shallow shallow him go drop)
Shallow, shallow, shallow, shallow, shallow, shallow, eh, eh, eh
(Eh eh eh)

Make you help me tell the man wey dey stay for ikoyi
(Eh eh eh)
Make you help me tell the man wey dey stay for Ikoyi
(Eh eh eh)
From malad cross close to Atlantic Ocean
(Eh eh eh)

Wey them they for ikoyi them no see road at all
(Eh eh eh)
Wey them no see us for mushin' at all, at all
(Eh eh eh)
Wey them no see us for shomolu at all, at all
(Eh eh eh)
Wey them no see us for ajegunle at all, at all
(Eh eh eh)

Maroko nko nko them no see at all, at all
(Eh eh eh)
Wey them no see us for kalakuta at all, at all
(Eh eh eh)
Shallow him go drop o
(Shallow shallow him go drop o)

Gbagaun nko
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
Rin rin rin nko
(Rin rin rin blow the belt o) ah-ah

Shallow shallow him go drop o
Gbagaun gbagaun him go quench o
Wirin wirin wirin blow the knot o

Shallow shallow him go drop o
Gbagaun gbagaun him go quench o
Wirin wirin hold blow the knot o

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin hold blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go drop o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)

(Shallow shallow him go drop o)
(Gbagaun gbagaun him go quench o)
(Wirin wirin blow the knot o)



Credits
Writer(s): Kuti Fela Anikulapo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link