Mind of a hustler

(Huh)
Don rocky the king ma nigga

I've been try do things on my own
But It's been very hard
Hustle never pay
Make some niggas talk to me with no regards
Mo fill 1kg wontun ni awon fe se ewa lori gas
Buh how e go feel? before dem see me
They will have to see the guards

They don't care about my feeling
They just wanna come and go (Fvck)
How keeper go dey tell me make I come and goal
To those wey dey feel me
Wey dey show me love and support
Ati awon tanfe ji mi l'obe
Tan reti kin wo corner kan so pot

Won sope a'iye o le
Buh innocent foh toba ri jail
Olori di ori mu
Awon kan shey party tanba ri tail
Wanna be a legend
Don't want my life to be a fairytale
Been doing this for long no be yesterday
It's been very tey maa nigga

If you say mo bad, mo de bad o
All I gat in my brain is getting the bag o
Shii this rap game is getting mad o
Very soon ama gbe fuji wonnu rap o

Huh aimo asiko lon damu eda
Lo mu ki omo'pe hustle lati Ibadan de abule egba
But ama debi ta o'lor kato debi tan lor
Present tense mi
O shin pada bo wadi alo (Di alo)

O shin pada bo wadi alo
Pada bo wadi alo



Credits
Writer(s): Popoola Olamilekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link