Nà We-We

De je
(Amujei)
Aa la
De je (de je)
Aa la (aa la)
De je (d-de je)

042 (na we-we)
White, let's go (na we-we)
Udi na awgu bu ofu (na we-we)
O zi babe na ekwu (na we-we)
O-Force (na we-we)
White Fight Height (na we-we)
Nkanu na oji bu ofu (na we-we)
Ani 'ri Nsk (na we-we)

Ke-ke-ke-ke-ke-ke-ke
Onye gbalia anyi awuo ya wutu wutu
(Gbalia, awuo ya, anta wuo ya)
Money big like yokozuna
(Money biggie yokozuna)
Asa gbalia anyi awuo ya wutu wutu
(Gbalia, awuo ya, anta wuo ya)
When I drive by (holla, holla)

Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla

042, na we-we (na we-we)
When I started, dem no believe me
I tell dem say I go win the Grammy
They look at my face yet dem still dey doubt me
042, na we-we (na we-we)
The more you look, the lesser you see
I got the backin' of Jehovah Nissi
So, y'all mothersuckers can never test me

(Yeba) give them the dance
(Yeba) 042 dance
(Yeba) shakin' the yansh
(Yeba) give them palash
Biggie-biggie-biggie dance (dance)
No be juju, we too sabi yarns (yarns)
I get money but I no sabi Maths (Maths)
With biggie money, I don collect class
Class prefect
Class prefect
Class prefect
Class prefect

Dem say we no go make am (make am)
042 Boys don take am (take am)
Pass the ball, we go play am (play am)
Like Beckham, I go bend am (bend am)
Dem say we no go make am (make am)
042 Boys don take am (take am)
Pass the ball, we go score am (score am)
Bend it like I am Beckham, oh-oh-oh

042 (na we-we)
White, let's go (na we-we)
Udi na awgu bu ofu (na we-we)
O zi babe na ekwu (na we-we)
O-Force (na we-we)
White Fight Height (na we-we)
Nkanu na oji bu ofu (na we-we)
Ani 'ri Nsk (na we-we)

Ke-ke-ke-ke-ke-ke-ke
Onye gbalia anyi awuo ya wutu wutu
(Gbalia, awuo ya, anta wuo ya)
Money big like yokozuna
(Money biggie yokozuna)
Asa gbalia anyi awuo ya wutu wutu
(Gbalia, awuo ya, anta wuo ya)
When I drive by (holla, holla)

Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
(Amujei)
Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
Holla, holla-holla-holla-holla, holla-holla-holla, holla-holla
042 (na we-we)



Credits
Writer(s): Okikiolu Awoyele, Owoh Chrismathner, Hazel Onou
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link