Mami Water

She fine pass Mami Water
Got many things to offer
Her backa dey make me dey wonder

Fine pass Mami Water
Baby girl come closer
Me i want to love you forever

She fine pass Mami Water
Me and you together
No man fit to put asunder

Fine pass Mami Water
She wan come turn me to maga
Everyday she say make i wire

Girl i swear you carry
Na you i want to marry
Take all my money
Take all my salary
This your body
E no fit to tire me

Shey you know you classy
Shey you know you bougie
Shey you know you sexy
Only you i fancy
She calling me zaddy ouuu
She calling me zaddy this girl too sabi

Wa je ka soro
I got something i want to say to you
Wa bo sinu koro
I got so many things i want to do to you

When your friends dem pull up pull up
You know say we no get choice but to turn up turn up
They want to shake their body, they want to rock somebody

When my friends dem pull up pull up
You know say we no get choice but to turn up turn up
They want to rock somebody, so make them shake their body

She fine pass Mami Water
Got many things to offer
Her backa dey make me dey wonder

Fine pass Mami Water
Baby girl come closer
Me i want to love you forever

She fine pass Mami Water
Me and you together
No man fit to put asunder

Fine pass Mami Water
She wan come turn me to maga
Everyday she say make i wire

She fine pass Mami Water
Got many things to offer
Her backa dey make me dey wonder

Fine pass Mami Water
Baby girl come closer
Me i want to love you forever

She fine pass Mami Water
Me and you together
No man fit to put asunder

Fine pass Mami Water
She wan come turn me to maga
Everyday she say make i wire



Credits
Writer(s): Kidda Szn
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link