Street & Trenches - Freestyle

Which kind thing be this
Wey a brother hate you cus of money
Hmm hmm
Which kind thing be this
Wey a brother hate you cus of money
Which kind thing be this
Wey person go hate you cus of money
Yea yea
Which kind thing be this
Wey person go hate you cus of money
Yea yea hmm hm

Look! I feel fly and you know that
I feel the world just be falling on my shoulder
I still keep my head up
Am trynna get my bread up
They say that
We came out from wedlock, but we
We getting the bar
We doing it now
They say that is small
We calling the blocks
We saying this shit
We don't give a fuck Yeah
So Monster got me on this record
And am talking bout life and all the shit that we do
I put my life on the line
I put my shit on the grind

I put my life in line
For the street many things weh my eyes don see
I realize no one could have been the realest gee
Some don come some don go for this industry
Nah who Dey closer go fit push you put for inside pit
No be today we don deh hear say mama sell her pikin
No be today we don deh see say brothers turn enemies
This money all of us deh find na him make us enter street
Your own don good
Your own don better no come up press me
The same place wey we sit down we deh nack kpoli
The same update we dey share just to see money
Even the middle man for hustle self dey see something
Yea e yeah
Yeah yeah yea e yeah

Look you no deh see me cus I'm high
I just roll up my maryjane
Counting all my blessings from this side
I am insane cus a lot of things been in my mind
I cannot face it
I lost my mom
And that shit just made me basic like
I have been draining but
I never say this
Pull up in a Mercedes and
In a G-class
That's the way that we live life
I got to think about shit three times
Thank God that he gave me knowledge am still wise

Three days and am still counting yeah
Another call and they don bill me yeah
Fuel no dey you know it's subsidy yeah
Steady bombing like the military yeah
Gold chains for my cold heart yeah
New babe for my new car yeah
Gunshots on a lock down yeah
Trap house when we touch down
But we still grind
We still pull with your babe for the night
We fit pull up on your block with a ride
We fit murder all your dawgs with a knife
We fit tell when a nigga switching sides
Gunshot got a nigga traumatized
Now we pull up in the city with the vibes
Smoking loud when we session with the guys
You know the vibes yeah

Take a look around
No one could do this better hmm
So Make I rock ur baby
I Dey want you steady lately
With this money loving you could be better yeah
So I am steady grinding daily
And am not too steady lately for you

Steady I dey grind
It ain't for nothing
Steady all the time
I Dey on something
Family dey call o
And billing dey involved o
Steady on my grind
Dey look for money
Steady all the time
I dey roll up something
Money on mind
I put my life in line

Which kind thing be this
And I Dey think about you lately
But am grinding for our babies



Credits
Writer(s): Baride Ernest
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link