Fallin

Oh yeah eh eh
Hera

He loves me and I like am too
Cos of you me go draw Tattoos
Wanna be your friend too
Place no one above you
Can we be the best crew
My friends low key want me to free you
But dem no sabi say you be my mumu button
So anything dem say be like them Dey jealous you

Na who Dey make you feel this way
O je so fun won let's know the bae
Na who Dey make you feel this way
Shey he no go leave you follow shade

Na who Dey make you feel this way
O je so fun wà let's know the bae
Na who Dey make you feel this way
Shey he no go leave you follow shade

Naughty Naughty get on this way
Love the way you Dey call my name
Make me Fallin out of my lane
I feel the breathe when you're close to me
Softly Softly scream my name
Catch the vibe feel the energy
I feel the breathe when you're close to me
Make me Fallin out of my lane

Oya wait, I just Dey fall in love again and again
Baby wait, na your love Dey make me loose my mind everyday
I need the touch of your hands everyday
Cos I like the vibe and words that you say
Take me away with you far away
Baby let them know I'm your BAE

Na who Dey make you feel this way
O je so fun won let's know the bae
Na who Dey make you feel this way
Shey he no go leave you follow shade

Na who Dey make you feel this way
O je so fun wà let's know the bae
Na who Dey make you feel this way
Shey he no go leave you follow shade

Naughty Naughty get on this way
Love the way you Dey call my name
Make me Fallin out of my lane
I feel the breathe when you're close to me
Softly Softly scream my name
Catch the vibe feel the energy
I feel the breathe when you're close to me
Make me Fallin out of my lane



Credits
Writer(s): Tiwatope Hera
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link