E Dey Shake
Omoge Biko wait
The thing wey you carry for back naim make all the guys for my hood wan dey craze
Girl I no go lie anytime wey you dey pass I dey focus on your yansh e dey shake
Can I have your number o
Make I dial am once make you no go gimme fake
Girl I just dey wonder o
If you fit dey come my place omoge make we relate (ada)
The way you dey move
The wey e dey shake
The way you dey bounce your ibadi nla
I no fit to wait
I wan feel the taste
Your place or my place baby ogadimma
The wey e dey do me I no fit explain
Asa you go killi person ayaminja
I'm in love with your ways
Your face and your shape
The way e dey shake
E dey shake ooh yh yh
Na me be the guy wey dey make the ladies shout when they see me dem go craze o yh yh
Rolly on my wrist na designer full my body to my feet no be fake o yh yh
Yem Ife kammu rie ina abaarie biko wait o yh yh
No time to dey waste o yh yh
As the matter dey go oh oh
We don dey blow oh oh
I don dey give am
She just dey chop am
My body cold baby your body na fire
She con dey moan oh oh
Nna take it slow oh oh
I'll surely show no mercy
Be like say you no know person yh (ada)
The way you dey move
The wey e dey shake
The way you dey bounce your ibadi nla
I no fit to wait
I wan feel the taste
Your place or my place baby ogadimma
The wey e dey do me I no fit explain
Asa you go killi person ayaminja
I'm in love with your ways
Your face and your shape
The way e dey shake
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh yh yh
Baby girl you know you bad oo
I dey lose my control
She call me bad man killer omope mio gbadun o
Omope mo buru o
Very very long time I don dey ontop your matter o
On your case like sanwo
I never ready to marry I just wan make our body kanrawon(Kanrawon)
If you gimme mo ma konra mo (kanra mo)
As the matter dey go oh oh
We don dey blow oh oh
I don dey give am
She just dey chop am
My body cold baby your body na fire
She con dey moan oh oh
Nna take it slow oh oh
I'll surely show no mercy
Be like say you no know person yh yh(ada)
The way you dey move
The wey e dey shake
The way you dey bounce your ibadi nla
I no fit to wait
I wan feel the taste
Your place or my place baby ogadimma
The wey e dey do me I no fit explain
Asa you go killi person ayaminja
I'm in love with your ways
Your face and your shape
The way e dey shake
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh yh yh
The thing wey you carry for back naim make all the guys for my hood wan dey craze
Girl I no go lie anytime wey you dey pass I dey focus on your yansh e dey shake
Can I have your number o
Make I dial am once make you no go gimme fake
Girl I just dey wonder o
If you fit dey come my place omoge make we relate (ada)
The way you dey move
The wey e dey shake
The way you dey bounce your ibadi nla
I no fit to wait
I wan feel the taste
Your place or my place baby ogadimma
The wey e dey do me I no fit explain
Asa you go killi person ayaminja
I'm in love with your ways
Your face and your shape
The way e dey shake
E dey shake ooh yh yh
Na me be the guy wey dey make the ladies shout when they see me dem go craze o yh yh
Rolly on my wrist na designer full my body to my feet no be fake o yh yh
Yem Ife kammu rie ina abaarie biko wait o yh yh
No time to dey waste o yh yh
As the matter dey go oh oh
We don dey blow oh oh
I don dey give am
She just dey chop am
My body cold baby your body na fire
She con dey moan oh oh
Nna take it slow oh oh
I'll surely show no mercy
Be like say you no know person yh (ada)
The way you dey move
The wey e dey shake
The way you dey bounce your ibadi nla
I no fit to wait
I wan feel the taste
Your place or my place baby ogadimma
The wey e dey do me I no fit explain
Asa you go killi person ayaminja
I'm in love with your ways
Your face and your shape
The way e dey shake
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh yh yh
Baby girl you know you bad oo
I dey lose my control
She call me bad man killer omope mio gbadun o
Omope mo buru o
Very very long time I don dey ontop your matter o
On your case like sanwo
I never ready to marry I just wan make our body kanrawon(Kanrawon)
If you gimme mo ma konra mo (kanra mo)
As the matter dey go oh oh
We don dey blow oh oh
I don dey give am
She just dey chop am
My body cold baby your body na fire
She con dey moan oh oh
Nna take it slow oh oh
I'll surely show no mercy
Be like say you no know person yh yh(ada)
The way you dey move
The wey e dey shake
The way you dey bounce your ibadi nla
I no fit to wait
I wan feel the taste
Your place or my place baby ogadimma
The wey e dey do me I no fit explain
Asa you go killi person ayaminja
I'm in love with your ways
Your face and your shape
The way e dey shake
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh
E dey shake ooh yh yh yh yh
Credits
Writer(s): Lateef Ahmadu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.