Life Dey Go On

What a song
Once upon a long lost time
I'm not born a saint
Memories no dey to shape my thoughts
No regrets, no pain

And all the ladies
See me say my ovaries
Picked a little baby
Wetin my mama say
And everybody dey like rookie
Mama tell me wetin my baba say
When everybody dey work for me for free
I frown, them shed tears

E dey go on
Life dey go on
I crawl, I waka
I say baba
E dey go on
Life wheel dey turn dey go on

I run abroad
For school for mosque

When I just be little boy, I go wear my cape
Imagine the fate of the world e dey for my hand
E get time life show me pepper tales
No know my story, the song I been dey sing

E dey go on
Life dey go on
I run, I take off
Them try to shoot me down, I nuke them all
E dey go on
Life wheel dey go on

I sabi the road I talk
Them try to keep me out, I buy the bus
And the truth been dey hurt me
E no get shield to protect me
I breathe in, I breathe out
To feel alive, I say

"Them no gain, them no gain
Them ditch the bus, them run
Themselves the people boss, them run
I fix, I patch, I exhaust
Those wey love to join me, them come

E dey go on
Life wheel dey turn dey go on

I stand for freedom for my life
I love, I laugh, I drive
To win there
To feel alive

To stand proper and to learn
To stand and try
To free my mind, to be wise
To live in style, to take flight
To dey shine
To unlearn, to try again
To win some more, to go far



Credits
Writer(s): Olawale Ibrahim Ashimi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link