Lorile

Mo tii hustle lorile
Mo tii de Ajegunle
Na today mo tun tii de
I go take my daily bread

Make I just get to fend
For the much in my life
If I no die today
I go make you proud walai

I could sob all night
For the pains I cannot free my mind

Papa say may be
Not today one day its gonna be alright

I know say this game e tight
And I no fear walai
If I no run my mouth
Many things I get to brag
My focus my pace
I go run my race I keep on track
I prolong my reign
I prolong my reign like Sobhuza
I go find my way
I go find my way I keep my word
Na no na na na mama
Eeh yeh yeh yeh yeh yeh

Mo ti loo ojota
Got me screaming on top of my voice
Down to lokoja
Many gun men out on my way

How you want say make e set
For a man wey no get to chop
Make e no go day rob for night
No be today talk I am out

Mo tii hustle lorile
Mo tii de Ajegunle
Na today mo tun tii de
I go take my daily bread

Make I just get to fend
For the much in my life
If I no die today
I go make you proud walai

I go make you proud walai

I go make you na na na

Wetin my eye e don see
I swear ears e don bleed
You no go fit to confuse me
I talk my mind I no freeze

Nobody gree to come through for me
Now dem day beef and dem hated on me
Plenty money e no do for me
Oju Eni Mala a ri Iyonu

My focus my pace
I go run my race I keep on track
I prolong my reign
I prolong my reign like Sobhuza
I go find my way
I go find my way I keep my word
Na no na na na mama
Eeh yeh yeh yeh yeh yeh

Mo tii hustle lorile
Mo tii de Ajegunle
Na today mo tun tii de
I go take my daily bread

Make I just get to fend
For the much in my life
If I no die today
I go make you proud walai



Credits
Writer(s): Adeleke Musbau
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link