Pray for Me
Yeee Ay pray for me yeye
Somebody pray for me yeye
Pray for me
See mommy pray for me
Pray for me yeye
See daddy pray for me
Gbadura fu mi ah
Gbadura fi mi yeye
Gbadura fi mi
So Many thing wey my eye Don see yeye
See my eye don see
So many things wey my eye Don see yeye
See I can't explain oo
Thank God say ai God no be man
Cause nobody knows what am in to
Nobody knows what I have been through mommy
See nobody knows what am in to
Nobody knows what I have been through yeye
See pray for me
If you see my passing by
Pray for me
If I no Getty cash pay for me
Somebody pray for me yeye
I be that same boy from the street oo
That same boy wey no get shishi
Oluwa I wan Dey run Big things ooo
They want me to fall ooo
But right now blesses Dey follow me
Baba God no go pass me by
Say Blesses no go for pass me by
I want to buy motor for my mummy
I want to build big house for daddy
To my friends and family blesses no go pass you by Amen
Make you pray for me yeye
Make you pray for me
Somebody pray for me Abeg ooo
Pray for me
Somebody pray for me Abeg ooo
Blesses no go pass me by
Amen Amen Amen ooo
Fake friends stay faraway
Bad energy please stay faraway stay faraway
So many fake friends on me fake friends on me
So many fake people around me
See They wan me down
See they wan me down
See they want me to fall oo
But blesses Dey follow me
They want me to fall oo
But blesses the follow me
Yeye a
Smiggle blesses no go pass you by (Amen)
Marley man blesses no go pass you bye (Amen) Amen oo
Cizzar Abdul R Owner BIGGY Collection yeye
TML ALHAJI You Know say we faji
Lil Boi is not your mate oo
Yrf music Amen
Blesses no go pass you by
Somebody pray for me yeye
Pray for me
See mommy pray for me
Pray for me yeye
See daddy pray for me
Gbadura fu mi ah
Gbadura fi mi yeye
Gbadura fi mi
So Many thing wey my eye Don see yeye
See my eye don see
So many things wey my eye Don see yeye
See I can't explain oo
Thank God say ai God no be man
Cause nobody knows what am in to
Nobody knows what I have been through mommy
See nobody knows what am in to
Nobody knows what I have been through yeye
See pray for me
If you see my passing by
Pray for me
If I no Getty cash pay for me
Somebody pray for me yeye
I be that same boy from the street oo
That same boy wey no get shishi
Oluwa I wan Dey run Big things ooo
They want me to fall ooo
But right now blesses Dey follow me
Baba God no go pass me by
Say Blesses no go for pass me by
I want to buy motor for my mummy
I want to build big house for daddy
To my friends and family blesses no go pass you by Amen
Make you pray for me yeye
Make you pray for me
Somebody pray for me Abeg ooo
Pray for me
Somebody pray for me Abeg ooo
Blesses no go pass me by
Amen Amen Amen ooo
Fake friends stay faraway
Bad energy please stay faraway stay faraway
So many fake friends on me fake friends on me
So many fake people around me
See They wan me down
See they wan me down
See they want me to fall oo
But blesses Dey follow me
They want me to fall oo
But blesses the follow me
Yeye a
Smiggle blesses no go pass you by (Amen)
Marley man blesses no go pass you bye (Amen) Amen oo
Cizzar Abdul R Owner BIGGY Collection yeye
TML ALHAJI You Know say we faji
Lil Boi is not your mate oo
Yrf music Amen
Blesses no go pass you by
Credits
Writer(s): Abubakar Muhammad
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.