Nobody

Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa
We dey pray for grace
We dey ask for help
(Ask for help)
On a daily base
We dey move ahead
(Move ahead)
O lord na pray I dey pray so
I no wan hustle in vain
God abeg o
I wanna live my life
Wanna flex o
Steadily steadily me
I want to grind o

I gat frenemies
Oluwa help me please
I no fit fail at the end
With accusing fingers
Dem say dem no go gree
She cannot make it please
The industry too choke
O God

Nobody go fit handle the matter
Na just grace go dey
Carry you dey waka o
Sleepless nights just to make
Am for my mama
Plenty tears but we're still
Coming out stronger o

Oluwa go bless me too
E no matter wetin
I don pass through
Cause every shaking tree
Is a target
I stand tall like Iroko
I'm unmovable
Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa
Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa

The day in my life I go
Make am hmm
(I go make am o)
Nobody fit to shake am o
The life that I live
Check am ehhh
Oluwa na the life line o
We go dey suffer suffer
Daily for the pay
Dey para para steady
Every day
This life we all dey live
We're stuck in a disease
So we're fighting for release
From the shackles of defeat
O wo wo wo wo
Ye ye ye ye ye ye ya
O wo wo wo wo
Eyaàa (hmm)
I gat frenemies
Oluwa help me please
I no fit fail at the end
With accusing fingers
Dem say dem no go gree
She cannot make it please
The industry too choke
O God

Nobody go fit handle the matter
Na just grace go dey
Carry you dey waka o
Sleepless nights just to make
Am for my mama
Plenty tears but we're still
Coming out stronger o

Oluwa go bless me too
E no matter wetin
I don pass through
Cause every shaking tree
Is a target
I stand tall like Iroko
I'm unmovable

Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa
I say we go make am o
Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa
I go make am o
Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa
I say you go make am o
Eyaa eyaa eyaaa
Eyaa eya yaaaa
We go make am
We go make am o

This life we all dey live
We're stuck in a disease
So we're fighting for release
From the shackles of defeat
This life we all dey live
We're stuck in a disease
So we're fighting for release
From the shackles of defeat
O wo wo wo wo
Ye ye ye ye ye ye ya
O wo wo wo wo
Eyaàa (Hmm)



Credits
Writer(s): Salihu Esther
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link