Hot Water

Ma pa mi now
Eskae ma pa mi now

Life go soon start o
Bout to turn twenty
Wahala on back o
Yeah The matter Dey plenty
Na so I go Yaba Na so I go Ikeja
I Dey find house o but money never enter
Na so person Dey run catch am say na thief
Burn am like firewood wetin he steal fish
God Aswr this life no easy
Feel the Temperature rising make

Be like I Dey hot Water
We too Dey suffer
Kpako and butter
Older and younger
Pikin Dey cry o
The country bad o
We drink the shayo
Then pray to Jah
Be like I Dey hot Water
We too Dey suffer
Kpako and butter
Older and younger
Pikin Dey cry o
The country bad o
We drink the shayo
Then pray to Jah

Problem like MTN
Everywhere you go
Kidnappers on the road
Robbers in Aso
Boko in Zambisa
Children still Dey ghost
Careful how you move o
Make you no go Jones
Anything fit end you
Pray to Jah my brother
If e no be fire than e go be water
If e no be your son e fit be your daughter
If e no be enemy e fit be your lover
Damn
What we see on the daily
Why we keep on praying
Curses we evading
Better Hold a cross or a subha
And Keep the faith like Donnarumma
The motherland is now a murder land
Hopes and kids in a coffin
What way is now the topic
See the fire growing in the waters flowing so

Be like I Dey hot Water
We too Dey suffer
Kpako and butter
Older and younger
Pikin Dey cry o
The country bad o
We drink the shayo
Then pray the Jah
Be like I Dey hot Water
We too Dey suffer
Kpako and butter
Older and younger
Pikin Dey cry o
The country bad o
We drink the shayo
Then pray to Jah

Say e go better (ayy)
Say e go better
Say e go better(ayy)
Say e go better
Say e go better (yeah yeah)
(yeah yeah)
Say e go better (ayy)
Say e go better(yeah yeah)
(yeah yeah)

Be like I Dey hot Water
We too Dey suffer
Kpako and butter
Older and younger
Pikin Dey cry o
The country bad o
We drink the shayo
Then pray to Jah
Be like I Dey hot Water
We too Dey suffer
Kpako and butter
Older and younger
Pikin Dey cry o
The country bad o
We drink the shayo
Then pray to Jah

It's very easy to blame your environment
For who you become
Very easy to say we are the product of our societies
But sometimes we forget that
Our mind is our biggest constraint



Credits
Writer(s): Samuel Kolawole Aina
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link