Jolly

Country bad, nothing good, road to house, no water sef
Even electricity sef e bad, government joke around them be clown
Nothing good, everything bad, water for road nobody fit pass
Plenty things I no wan put mind
People Dey try I swear no be lie
I say we Dey we Dey try
We Dey try to survive
We Dey try to smile (we Dey try)
We Dey try to survive oo
We Dey try to smile

Oya in the midst of all calamity (jeje)
We dey try to Dey jolly (jeje)
In the midst of all calamity (jeje)
We Dey try to jolly (jeje)
So my people dem

We Dey try to Dey jolly jejeli o
We Dey try to Dey jolly jejeli o
We dey try to dey jolly
We dey try to dey jolly
Try to Dey jolly

Oya forget jolly make I talk true
Government go smile while they rob you
A lot of promises just to fool you
But once they touch money, done for people
Our government dey chop money with their family
Them Dey carry money go country
Wey no be motherland them dey spendi-dy
Them Dey invest for another man country
While the country people dey here dey suffer
While the people Dey here dey manya
While the country people dey here dey suffer
While the people Dey here dey manya
Na why I say the government na scam
Them Dey joke around I say them be clown
Na why I say the government na scam
Them Dey joke around I say them be clown
So my people dem...

We Dey try to Dey jolly jejeli o
We Dey try to Dey jolly jejeli o
We dey try to dey jolly
We dey try to dey jolly
Try to Dey jolly



Credits
Writer(s): Abdullah Bashir
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link