E no dey exist (feat. Abies)

Ochee
Gepei
Ok now

My God cannot lie
My God is not a man
What He said He will
He will do
What He's done in my life
He has done

What God cannot do
E no dey exist ooo
What God cannot do
E no dey exist oo no no

(Hear me now)
Brethren if you know me before
You go dey cry for me
If you know me before
I swear
You go pity for me
My God changed my story to glory
Right now I am living a testimony
(Ah ah)
Wetin I find go sokoto (Ah ah)
E put am for my shokoto (Ah ah)
I marry fine wife (Ah ah)
I get e big moto (Ah ah)
I don dey count my blessings (Ah ah)
Oh no oh no oh no

What God cannot do
E no dey exist ooo
What God cannot do
E no dey exist oo no no no

What God cannot do
E no dey exist o
(You say wetin)

What God cannot do
E no dey exist o no no no no

(Ah ah)
Wetin I find go sokoto (Ah ah)
E put am for my shokoto (Ah ah)
I marry fine wife (Ah ah)
I get e big moto (Ah ah)
I don dey count my blessings (Ah ah)
Oh no oh no oh no

Aha my people
(For all of the things you done)
(I give you the glory)
What God cannot do does not exist
(Everything wey you promise)
(Na e you dey do)
Gepei
(Wetin you no fit do no dey exist o)



Credits
Writer(s): David Onogoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link