Dodo Mayana

Aremo DC Gram
Aremo Kuti
Dc Gram

Lalalalala
Lalalalala
Lalalalala
Lalalalala

She sabi me wella
She know me better
She wan chop my gala
Ahh lalalala o

She sabi me wella
She know me better
She wan chop my gala
Ahh lalalala o

Emi Dodo Mayana (maala)
Omo tin bari laleyii (maala)
Orobo abi lepa (maala)
Baby do me and do you (maala)

Emi Dodo Mayana (maala)
Omo tin bari laleyii (maala)
Orobo abi lepa (maala)
Baby do me and do you (maala)

Baby wait o
Loving your waist o
All my money I go waste o
If I too wait, I go faint o
She said, she know me
Call me fine boy, wey cute wey get money
I dey work and steady balling
Ask your sister she know me
(Huh)

Funmi je
Funmi je
You know I don't kiss and tell, kiss and tell

Funmi je
Funmi je
You know I go gbe e de be
(Gbe e de be)

She sabi me wella
She know me better
She wan chop my gala
Ahh lalalala o

She sabi me wella
She know me better
She wan chop my gala
Ahh lalalala o

Emi Dodo Mayana (maala)
Omo tin bari laleyii (maala)
Orobo abi lepa (maala)
Baby do me and do you (maala)

Emi Dodo Mayana (maala)
Omo tin bari laleyii (maala)
Orobo abi lepa (maala)
Baby do me and do you (maala)

I no go lie for you babe
I dey for you
Anything you want, I go buy for you
You know say, I go buy for you

No be lie oo
I dey your back oo
You dey my mind oo

No be lie oo
I dey your back oo
You dey my mind oo

Funmi je
Funmi je
You know I don't kiss and tell, kiss and tell

Funmi je
Funmi je
You know I go gbe e de be

She sabi me wella
She know me better
She wan chop my gala
Ahh lalalala o

She sabi me wella
She know me better
She wan chop my gala
Ahh lalalala o

Emi Dodo Mayana (maala)
Omo tin bari laleyii (maala)
Orobo abi lepa (maala)
Baby do me and do you (maala)

Emi Dodo Mayana (maala)
Omo tin bari laleyii (maala)
Orobo abi lepa (maala)
Baby do me and do you (maala)



Credits
Writer(s): Aremo Kuti Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link