Jeniffer

Jeniffer Kan
Ayetoro Kan
Okpor Is Plenty
In her Gucci And Fendi
Jeniffer Kan
Ayetoro Kan (Ayetoro Kan)
Anike say She no want oo
Relationship she no want do
Men are scum
She just want to jegbadun uhhnn
She's in love with the funds
So if you no pay she no cuddle
And if you do normal
You go see normal
She go love you in bundle
Tobati Ra Heels
With Her Gucci Bag
If She Get Ring Light
The Matter Don Soft
She Go Enter Them For TikTok
Bomb Am Like Site
She Dey Search For Nice Guy
Wey Go Spray Her Cash
Politicians Go Dey Text Her
Let Me Be Your Zaddy
Anike Go Shako
She Go say I beg Your pardon
And If You Want To Enter
You Must Give Her Money
Big Boys Dey Like Big Thing
So Anike Lo Shedi
Oh aiii
Bola
She Dey Live Her Own Life
Bolatito
She Dey Always Online
The Party No Go Sweet
If Girls No Dey (But)
Omo Oro Mi Guys No Play
If You Looseguard
Dem Go Bang Your Babe
Instablog Go Soon Post Her Tape
Mama Nbe Labule
Omo Di Slay
Omo' N Vacate
Onfowo Jo Kupe
Mama Nbe Labule
Omo Di Slay
Omo' N Vacate
Onfowo Jo Kupe
Tobati Ra Heels
With Her Gucci Bag
If She Get Ring Light
The Matter Don Soft
She Go Enter Them For TikTok
Bomb Am Like Site
She Dey Search For Nice Guy
Wey Go Spray Her Cash
Politicians Go Dey Text Her
Let Me Be Your Zaddy
Anike Go Shako
She Go say I beg Your pardon
And If You Want To Enter
You Must Give Her Money
Big Boys Dey Like Big Thing
So Anike Lo Shedi
Jeniffer Kan
Ayetoro Kan
Okpor Is Plenty
In her Gucci And Fendi
Jeniffer Kan
Ayetoro Kan (Ayetoro Kan)



Credits
Writer(s): Oguntoye Bidemi Damilola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link