Punctuate
(Make you dey OB
Make you dey OB)
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the whole street o
Tega kan bayii
Tega gan gan oh
Jogbo street o
Welcome to Milan
To ba ti de'ta bobo
Ko to shey lau lau, Cooperate
Ugh, Wo egbe ko OBS
Make yunno how dem dey Operate
No go dey dull yourself o
Wa sheybi iwo lo fe gba Update
And you should know when to pause o
Know when to play
Try dey Punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my nigg*s try dey punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my nigg*s try dey punctuate
Ah wo egbe ko OBS
And try to dey Punctuate
Try to dey punctuate
If no be mate, na Your Boss
So Try to dey Prostate
Sometimes you go frustrate
Very soon e go fall come your side
So my nigga just wait
Ko ma shey gra gra
Ko ma ma Fluctuate
Man I stay focused, anything Man Ah do
Man Ah Come straight
How many niggas wey dem just hate
Man I'm really high passs this level
Cos my state no be your state
I don Stop all the Complaints
Ye ma kun, ko si painter nibi bayii
Nobody Come paint
I be tryna climb the ladder to the cheddah
Eru to ma ja won laya, gbana wire
Yeh! everybody Won faint
Cos I got faith
I no get poor fate
Sugbon wo egbe ko OBS
And try to dey punctuate
To ba ti de'ta bobo
Ko to shey lau lau, Cooperate
Wo egbe ko OBS
Make yunno how dem dey Operate
No go dey dull yourself o
Wa sheybi iwo lo fe gba Update
And you should know when to pause o
Know when to play
Try dey Punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate
Punctuate, (oh na)
Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate
Punctuate (punctuate, punctuate o)
Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate,
(Tega kan bayii, Tega gan gan o)
Ah wo egbe ko OBS
And try to dey Punctuate
Nobody perfect
Everybody get comma
But no be everybody sabi use their comma
When you ask a question
Wait for a response
Patiently ko gbo nkan ti won fe so oh
Punctuate, punctuate
Make you know when to dey put the fullstop o
And if you skylark
You don lose guard o
So Cooperate
Make you dey OBS
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the street
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the street
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the lungu
Watch what you say my nigga
K'aye ma lo pe e ni mugu
Punctuate, woah ahh
(Make you dey OB
Punctuate, Punctuate oh
(Make you dey OB
Yeah yeah
(Popo Dem)
Make you dey OB)
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the whole street o
Tega kan bayii
Tega gan gan oh
Jogbo street o
Welcome to Milan
To ba ti de'ta bobo
Ko to shey lau lau, Cooperate
Ugh, Wo egbe ko OBS
Make yunno how dem dey Operate
No go dey dull yourself o
Wa sheybi iwo lo fe gba Update
And you should know when to pause o
Know when to play
Try dey Punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my nigg*s try dey punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my nigg*s try dey punctuate
Ah wo egbe ko OBS
And try to dey Punctuate
Try to dey punctuate
If no be mate, na Your Boss
So Try to dey Prostate
Sometimes you go frustrate
Very soon e go fall come your side
So my nigga just wait
Ko ma shey gra gra
Ko ma ma Fluctuate
Man I stay focused, anything Man Ah do
Man Ah Come straight
How many niggas wey dem just hate
Man I'm really high passs this level
Cos my state no be your state
I don Stop all the Complaints
Ye ma kun, ko si painter nibi bayii
Nobody Come paint
I be tryna climb the ladder to the cheddah
Eru to ma ja won laya, gbana wire
Yeh! everybody Won faint
Cos I got faith
I no get poor fate
Sugbon wo egbe ko OBS
And try to dey punctuate
To ba ti de'ta bobo
Ko to shey lau lau, Cooperate
Wo egbe ko OBS
Make yunno how dem dey Operate
No go dey dull yourself o
Wa sheybi iwo lo fe gba Update
And you should know when to pause o
Know when to play
Try dey Punctuate
Punctuate, Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate
Punctuate, (oh na)
Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate
Punctuate (punctuate, punctuate o)
Punctuate
Make all my niggas try dey punctuate,
(Tega kan bayii, Tega gan gan o)
Ah wo egbe ko OBS
And try to dey Punctuate
Nobody perfect
Everybody get comma
But no be everybody sabi use their comma
When you ask a question
Wait for a response
Patiently ko gbo nkan ti won fe so oh
Punctuate, punctuate
Make you know when to dey put the fullstop o
And if you skylark
You don lose guard o
So Cooperate
Make you dey OBS
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the street
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the street
As an OG
You suppose dey notice
Everything wey dey sup for the lungu
Watch what you say my nigga
K'aye ma lo pe e ni mugu
Punctuate, woah ahh
(Make you dey OB
Punctuate, Punctuate oh
(Make you dey OB
Yeah yeah
(Popo Dem)
Credits
Writer(s): Badmus Toluwalashe Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.