Run Come
Dey run come o yeah
Make you dey run come oh
Make you dey run come oh dey run come oh my baby
Make you dey run come oh dey run come oh my baby
This our love e no go die
Even though na for the rainy days
But bad belle dem go won break us
Make you dey run come oh my baby
Come make we run go far away
No listen to wetin dem go say
Anything for my baby boo
Make you dey run come oh my baby
Tell me wetin I no fit do
For you love baby oleku
Na you dey scatter my dada oh
Anywhere you dey me too go dey dey
And we go run go far away
I go dey wait you, oyoyo
My baby make you no waste time again
No waste time again

This love no be nwantinti
All of them just won chop your thing
But we go run go far away
Far away them no go see you
Oh no no no
My baby I dey wait oh
I dey for your bus stop oh

Credits
Writer(s): Abba Ogebe
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.