Wonda Wonda
Some people jealous the melody jealous the melody
Wey i been drop on the track called RUN
I come geti enemies wey flow like jordani
Naso they put me for booth and they sample the energy
Yawa go dey likey custom kill that man wey dey come from londoni jelely
Yeah yeah
So fun mi talofe dun ju oo
Chapi toni commodity ooo
Make you know i no dey fear person
Do your own olukaluku oooh
Food and money never reach ooh
You con talk say make i no hustle
When e happen start to run oga
Wetin dey na calamity ooh
Una go gbe today
Una go gbe today
Kasala dey today
Moji ya won nu mi oo
Ebe no dey today
Ebe no dey today
Ye ye ye
Laye laye laye lai lai
Me i no won wear suit and tie
See that money i go make am
Singing melody till i die
Chapi chapi chapi lode
Make you know today na today to
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Ekuro (Move)
Efunmilaye
I got a couple things that would
Like to say ay
He want my talent + the cookie for the pay
Oluwa bless me make I blow to change the game (I go change am)
Label exec want pussy
Investor Sef want pussy
O.A.P. too want pussy
DJ join wan pussy
Friend to the plug and ode you want pussy?
But What's a man to a goddess
My time will come Regardless
The energy I harness
I kill the beat yawaless
Fe-ma-le with the finesse
Dark, thick, lethal like a Guinness
You a pig sir
I dont want none
Thats haram sir
Call your wife
Put it on speaker
Let her know that
You a pig sir
Haram sir
Laye laye lai lai
Me I no want waste to time time
See dat money I go make am
Singing melody till I die
Mimi tun ti de o eh
Make dem know today na today to
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Laye laye lai lai
Me I no want waste to time time
See dat money I go make am
Singing melody till I die
Mimi tun ti de o eh
Make dem know today na today to
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wey i been drop on the track called RUN
I come geti enemies wey flow like jordani
Naso they put me for booth and they sample the energy
Yawa go dey likey custom kill that man wey dey come from londoni jelely
Yeah yeah
So fun mi talofe dun ju oo
Chapi toni commodity ooo
Make you know i no dey fear person
Do your own olukaluku oooh
Food and money never reach ooh
You con talk say make i no hustle
When e happen start to run oga
Wetin dey na calamity ooh
Una go gbe today
Una go gbe today
Kasala dey today
Moji ya won nu mi oo
Ebe no dey today
Ebe no dey today
Ye ye ye
Laye laye laye lai lai
Me i no won wear suit and tie
See that money i go make am
Singing melody till i die
Chapi chapi chapi lode
Make you know today na today to
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Ekuro (Move)
Efunmilaye
I got a couple things that would
Like to say ay
He want my talent + the cookie for the pay
Oluwa bless me make I blow to change the game (I go change am)
Label exec want pussy
Investor Sef want pussy
O.A.P. too want pussy
DJ join wan pussy
Friend to the plug and ode you want pussy?
But What's a man to a goddess
My time will come Regardless
The energy I harness
I kill the beat yawaless
Fe-ma-le with the finesse
Dark, thick, lethal like a Guinness
You a pig sir
I dont want none
Thats haram sir
Call your wife
Put it on speaker
Let her know that
You a pig sir
Haram sir
Laye laye lai lai
Me I no want waste to time time
See dat money I go make am
Singing melody till I die
Mimi tun ti de o eh
Make dem know today na today to
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Laye laye lai lai
Me I no want waste to time time
See dat money I go make am
Singing melody till I die
Mimi tun ti de o eh
Make dem know today na today to
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Wonda Wonda Wonda Wonda
Credits
Writer(s): Joshua Chapi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.