Ihima

Yeah
Ehn ehen
Inda wezoza poro
Nwawu anihima
For your matter mazushiahu nanwu ihima
Jemefeel awu
Ma love awu
Me I no go mind
Yarienwu nanan woruva
Siminazu mommy o
Wanyienwu siminazu mommy o
Me I no go do you corny corny loving
Ihima boy no dey dolling oh
Siminazu mommy o
Wanyienwu siminazu mommy o
Me I no go do you corny corny loving
Ihima boy no dey dolling oh
I go carry your good matter for my head
I go enter river begi kueen goddess
And if you spoil my mind I go forgive
Just like flowing river Our love e no go end oh
For beauty you carry first
For sense you first
For education you carry first so why dem no go vex o
Inda wezozaporo
Nwawu ahihima
For your matter mazushiahu nanwuhima
Jemefeel awu
Ma love awu
Me I no go mind yarienwu nanan woruva
Siminazu mommy oh
Wanyienwu siminazu mommy o
Me I no go do you corny corny loving
Ihima boy no dey dolling oh
Siminazumommy o
Wanyienwu siminazu mommy o
Me I no go do you corny corny loving
Ihima boy no dey dolling oh
I don't care if them no send you
Me I know say dem dey jealous you
Shey you go love mami water
Anyiene anavo maduwasita
I go carry your pikin for belle
Love me love me jeje
Kulukulu kulu temper aihhh
Love me tender aihhh
Because I don surrender for your love
Inda wezoza poro
Nwawu anihima
For your matter mazushiahu nanwu hima
Jemefeel awu
Ma love awu
Me I no go mind
Yarienwu nananworuva
Siminazumommy o
Wanyienwu siminazumommy o
Me I no go do you corny corny loving
Ihima boy no dey dolling oh
Siminazu mommy o
Wanyienwu siminazu mommy o
Me I no go do you corny corny loving
Ihima boy no dey dolling oh
Inda wezoza poro
Nwawu anihima
For your matter mazushiahu nanwuhima
Jemefeel awu
Ma love awu
Me I no go mind
Yarienwu nananworuva



Credits
Writer(s): Sharon Sonia
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link