Here comes MAYHEM

I swear I for no wise
If my mama no cry
If my papa no sky
As I dey face temptation
Bad man! I stay up all night
Trying to stay away from crime

Stop! the situation don bad, man wey dey labour must chop
Stop! the situation don bad, man wey dey labour must chop

Bad belle sef e don tire (Cause them wan quench my fire)
Babalawo sef e don tire (Cause them wan quench my fire)
My village people don dey tire (Cause them wan quench my fire)
All of my enemies don tire (Them no fit stop this fire from burning)



Credits
Writer(s): Banjo Noah-ojo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link