On My Mind

Girl your love and your beauty dey make I dey condemn
Eyoh Tombeatz wah gwan
Mehu wanim aa na makoma atɔ meyam
Girl your love and your beauty dey make I dey condemn
I no go do you wrong so baby hold me strong
I no go make you fall oo
No way no way aah
Cuz you be fine fine bae
Your body wey Dey enter brain
Wodɔ no bɛsɛe madwen oo odo ee odo ee but

I no go do you like johnny oo
Oh my baby dey bee me
I no go tell you no tooli oo you my only one
I no go do you like johnny oo
Oh my baby dey bee me
I no go tell you no tooli oo you my only one
Ooo aaa ooo aaa
You dey on my mind baby girl you dey on my mind
Baby girl your body be divine oooo oooo oh yeah
I wanna take you to my sii iii iii iiide
Anadwo yi deɛ yɛbɛsa all the night all the night all the night

Anadwo biaa wofe mano aaa
You give me love and make your boy trust
Wokɔɔ yɛ akyɛ oo na mese yɛ na bra
I wanna give you sweet love until the day i die eeii
Masoa nsuo asoa nsa na mahunu sɛ wodɔ yi deɛ menhuu bi da
Nea omo bɛka biaa forgetti na tomu da
I dey love you from my heart and I neva go give up
Iii errr
Wosɔ memua
Wofe mano aa
Woma me ahosɛpɛ na odo ko memua
Wonni me nkyɛn aa i no dey smile
I never goffit leff you obaa wone me kra

Ooo aaa ooo aaa
You dey on my mind baby girl you dey on my mind
Baby girl your body be divine oooo oooo oh yeah
I wanna take you to my sii iii iii iiide girl i wanna take you to my side
Anadwo yi deɛ yɛbɛsa all the night all the night all the night
I no go do you like johnny oo
Oh my baby dey bee me
I no go tell you no tooli oo you my only one
I no go tell you no tooli oo, you my only one
I no go do you like Johnny oo
Oh my baby dey bee me
I no go tell you no tooli oo you my only one ooo aaa ooo aaa
You dey on my mind baby girl you dey on my mind
Baby girl your body be divine oooo oooo oh yeah
I wanna take you to my sii iii iii iiide girl i wanna take you to my side
Anadwo yi deɛ yɛbɛsa all the night all the night all the night



Credits
Writer(s): Stephen Obeng
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link