No More
Many words for mouth no know where to start
Everyday sleepless night still no alert
When I look around see all my friends dey
buy this ride that baba aswear E dey burn my heart
Baba please abeg come online make we chat
See john status see wetin the niqqa dey cart
Nah you talk am mathew 7:7 say make we ask
And it shall be given to you baba since I dun dey ask
Baba abeg gimme signal, any sign of hope
So i fit dey cope
Tired of feeling bittered baba E dey hurt my soul
Pushing me to do things in life that I'm not suppose
Groundnut and sugar dey na your garri remain make i soak
Say my "making it" na Glo...
Make I know
Cuz I no get why my blessings till now still dey load
At my age I'm still broke wtf!
I've always needed you father but this is the time i need you the most
I'm losing my energy
Even tho is just a touch
My faith be like aba jeans
Baba e dun dey wash...
Yam n bread dun ready
Wetin just remain na your sauce
I'm not a prisoner of course i hv the right
I'm your son
Tell me now what is wrong
Why I still dey where I dey before
Answer me abeg baba please pick my call.
So pained all this tears flowing from my eyes n all.
For me to yarn like this you supposed know say e get where e touch...
Time and patience all they say
I'm tired of all of this
No i can't take this No more...
No i can't take this No more...
Wetin i go do again
Have been waiting ever since
No i can't take this no more...
No i can't take this no more...
No More... No i can't this no more...
No i can't take this no more...
So I wan talk m as E be me for inside my heart
This country hard, I no even know were to start
Whether to give m blowjob self if Ego stand to understand say
E don reach time to rise
But base on prize our leaders just dey disguise
They use our brain because we self don loose guard
To think it's right to leave everything to Jah
But I suggest that we blow them to the ground

Credits
Writer(s): Joseph Uwalaka
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.