Summer Baddie

Eh no other baddie
Wey bad omo pass your baddie
Eh no other baddie
Baby this back E dey make me shiver
Omo bring the problem
Come and give me fever

Eh no other baddie
Wey bad oh omo pass your baddie
Eh no other baddie
Wey bad oh omo pass your body

Eh no other boddie
Nobody
It's a summer badie Waist, waist, waist
It's a summer badie Waist, waist, waist
It's a summer badie
Oh no no no
Jekin toju e Shade mashako
Oti pe tipe timon tin shomo

Oh no
If you need someone to hold you down
If your sugar daddy dey do radarada
If your sugar daddy dey do jati jati
I hear sey dem dey play you
Make I dey your back like defender
Make I I follow you up and down
Like a defender

I go be your defender oh no
Eh no other body
Wey bad oh omo pass your body
Ain't no other body Wey bad oh

Omo pass your body
Eh no other baddie
Nobody
It's a summer badie Waist, waist, waist
It's a summer badie Waist, waist, waist
It's a summer badie
It's a summer badie Waist, waist, waist
It's a summer badie
Waist, waist, waist
It's a summer badie



Credits
Writer(s): Ernest Ogaga Itiveh, Oladare Abdufatai Idowu, Daniel Cole Chiori
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link