Ali's future

Ali oooooo ah (Itz emkay star production)
Future ali
Future ali
Tola give it to me
Oya let them know
Unfortunately this is madness o

Normally normally
Make you know how to manage money
Every every morning
Ali dey oppress us with money
Onii
Come take one shot with me (Gbey gbey gbey)
Oti oyinboooo
Ko ki nshey ogogoro
Money nbe lapo tokpò
Ali f'owo shaye
Fun awon omo aye
But ali gbe awon kon sare
Won pada gbe ali fun aye oooh

O di òlòti (Aali di oloti)
O fun owo mu òti ton (Oo f'owo mu oti ton)
Ali di oloshi (Aali di oloshi)
Kòlu kò ko san owo mon (Aaah aaaaaah)
Aaaah madness (Eeeh eeeeeeeh)
You don broke nah your business (Oooh ooooooh)
You sabi shayo for all night o (Aali oh)
You go soak gari for life ooh (You are mad)
Aaaah madness (Eeeh eeeeeeeh)
You don broke nah your business (Oooh ooooooh)
You sabi shayo for all night o (Aali oh)
You go soak gari for life ooh (You are mad)

Ali oooooo ah
Future ali
Future ali
Tola give it to me
Oya let them know
Unfortunately this is madness o

O di òlòti (Aali di oloti)
O fun owo mu òti ton (Oo f'owo mu oti ton)
Ali di oloshi (Aali di oloshi)
Kòlu kò ko san owo mon (Aaah aaaaaah)
Aaaah madness (Eeeh eeeeeeeh)
You don broke nah your business (Oooh ooooooh)
You sabi shayo for all night o(aali oh)
You go soak gari for life ooh(you are mad)
Aaaah madness (Eeeh eeeeeeeh)
You don broke nah your business (Oooh ooooooh)
You sabi shayo for all night o (Aali oh)
You go soak gari for life ooh (You are mad)



Credits
Writer(s): Omontola Akinocho
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link