Get Your Pvc

Get your PVC, nwanne get your PVC (Ah!)
We are tire of their system, choo your PVC (oDIA)
Get your PVC
Nwanne get your PVC (Kola)
Anyi achoozi their story (Boy)
Ngwa your PVC

See, P for Peter (seh)
V for voters (ije)
C for card
Get your PVC (oDIA)
Nwanne P for Peter
V for voters
C for card
Nwanne Get your PVC (eh)

P for Peter
V for voters
C for card
Get your PVC
Nwanne P for Peter
V for voters
C for card (seh)
Nwanne Get your PVC

No be lie Nigeria jaga jaga
E be like paper wey don tire
Make we find parker
The kind story we dey hear
Pass Chinua Achebe
Corruption dey chop well
E don get belle
E never too tey
Wey animals collect their share
Snake don get office
Even get cashier
Now the new post they gave us is lazy youth
Laptop wey you never press
How e wan take booth
National assembly suppose get pillow
And even sleeping allowance suppose follow
The only bill dem dey sign
Na to fly their kids
Go treat cattarh with private jet for Yankee
We get good roads
Yes e dey government house
The only roads we sabi here na Road safety
Na we be giant of Africa, I no doubt
We too strong, mtcheew spaghetti
Election don dey reach
You better shine your eyes
You can't fit in their shoe
They don dey find your size
Like who get kidney problem
Na your heart they want
So it's time to wise up
We've heard enough

Say, P for Peter
V for voters
C for card
Get your PVC
Nwanne P for Peter
V for voters
C for card
Nwanne Get your PVC (eh)

See
Look at all the talents that we have (chai)
Wasting in the streets, no regards (Kai)
See the way we're looking like a chaff (chai)
People no dey see water to bath
Abi make i talk light?
Na prayer request for my church
The country dey turn belle
Everybody dey purge
The rich keeps getting richer
While the poor dey die
Feed us promises for here
Then dey ball Dubai
Giant of Africa na story
Now, na we be dwarf we be
If corruption na woman
Then na scarf we be
Insecurity and bad roads
Na 5 and 6
Politics and promise
Be like beer and who dey piss
So the youth
It's high time we get it right
This people left us but now
We have to get it right
It's not time to complain, let the vote count
I know say we get mouth
But now let the vote shout

See, P for Peter
V for voters
C for card
Get your PVC
Nwanne P for Peter
V for voters
C for card
Nwanne Get your PVC (eh)

P for Peter
V for voters
C for card
Get your PVC
Nwanne P for Peter
V for voters
C for card
Nwanne Get your PVC (eh)

Get your PVC
Nwanne get your PVC (Ah!)
We don tire of their system
Choo your PVC (oDIA)
Get your PVC
Nwanne get your PVC (Kola)
Anyi achoozi their story
Ngwa your PVC (Boy)

Get your PVC
Nwanne get your PVC
We don tire of their system
Choo your PVC
Get your PVC
Nwanne get your PVC
Anyi achoozi their story
Ngwa your PVC

Kola
Odiaa



Credits
Writer(s): Nwodo Chinonso
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link