Ginger

Say you give me ginger
Girl you give me ginger
You dey give me ginger
Girl your backer be like Bombay
Girl you dey give me ginger
You dey give me ginger
You dey give me ginger

Baby take me far away
Say you put my heart on race
Say if no be you today
Girl I no go love again
Baby take me far away oo
Say you put my heart on race oo
Say if no be you today oo
Girl I no go love again oo

Baby girl you make me run mad
Anytime I dey with you dey cool my mind oo
Dis your love no be Mimi
Only you dey fi dey make me forget my pains oo
Anytime I think about you
No go lie say this your love no get part 2 yea
E no get part 2 yea

Baby take me far away
Say you put my heart on race
Say if no be you today
Girl I no go love again
Baby take me far away oo
Say you put my heart on race oo
Say if no be you today oo
Girl I no go love again oo

Baby this your loving just dey sweet me
Say na your love dey make me feel so crazy
And anything you want I get it
Spend all my money for your head oo baby
Baby you driving me crazy
Na only you I dey want oo
I love you baby no lie oo

Say you give me ginger
Girl you give me ginger
You dey give me ginger
Girl your backer be like Bombay
Girl you dey give me ginger
You dey give me ginger
You dey give me ginger

Baby take me far away
Say you put my heart on race
Say if no be you today
Girl I no go love again
Baby take me far away oo
Say you put my heart on race oo
Say if no be you today oo
Girl I no go love again oo



Credits
Writer(s): Joshua Lucky
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link