Knocking

I'm knocking ko ko, open the door
Wetin man see e pass gunshot
Time no Dey dull dull, Emi yoo sọ gaan
The door of a beast I'm knocking on
Listen to instructions (way)
Doesn't count how long I'm awake
Take your time but don't waste your time
I will keep knocking till it's late

(Knocking knocking knocking)
Ahah Sometimes I dey tire to dey write song
(Writing writing writing)
When I remember, Success no be by who dey live long
(Long long time, for long long time)
So said my mama, If you're tired you should rest and
Grab a drink with the friends and the best ones
Person wey dey loose na him wey go give up

Ooooh
If stressed a little (oooh)
Just sing a little song
Ooooh
For the weak and feeble (oooh)
Drink and sing a song

You be man woman, if you no get shingbai
And a man woman,if you no get big yansh
We be mad humans, we no value this life (life)

Jazzed up
When thinking too much I do light up
Pen on paper, i do write up
About Wetin man see and Wetin think, believe and feel
Feeling Drained up

(Knocking knocking knocking)
Ahah Sometimes I dey tire to dey write song
(Writing writing writing)
When I remember, success no be by who dey live long
(Long long time, for long long time)
So said my mama, If you're tired you should rest and
Grab a drink with the friends and the best ones
Person wey dey loose na him wey go give up

You be man woman, if you no get shingbai
And a man woman, if you no get big yansh
We be mad humans, we no value this life

If you see you see dem throw away when he come to stay
Throw away when he come to play
Throw away, faulty days
For the days are fake
Throw away for ya face
Oya jaga jaga to me stop
Say Never never to destroy
No Nyama nyama to the front
Jaga jaga to me stop
Their jaga jaga don Dey come
(Izzy)



Credits
Writer(s): Izzy Rael
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link