Dey My Mind

Na you wey Dey my mind
Early in the morning when I wake up
That is why I'm calling baby pick up
If you not too busy we can link up and drink up
Girl man done love up
Baby you got everything I need
And me I love everything I see
And your body got a thing on me
That juice

All the man them jealous me oh
E be you wey E be my remedy oh
Na your love wey dey boost my energy oh
Baby don't you see ye

All the man them jealous me oh
E be you wey E be my remedy oh
Na your love wey dey boost my energy oh
Baby don't you see

Them no go understand
Wetin you dey do this man
You mean the world to me
So I wrote this song for you

Them no go understand
Wetin you dey do this man
You mean the world to me
So I wrote this song for you

Fiesta forever
In Santa Monica
They can do whatever
But they can't still my lover
Girls them plenty and they yepa
Them sexy and they scatter
But they can't be another
Another like my lover

I'm addicted... omo ge
Mommy mi osi nile
We can do it every day
Forever till we fade away
Gifted... omo ge
Daddy mi osi nile
We can do it every day
Forever till we fade away

Them no go understand
Wetin you dey do this man
You mean the world to me
So I wrote this song for you

Them no go understand
Wetin you dey do this man
You mean the world to me
So I wrote this song for you

They all got nothing on you girl
Oh girl
I'm feeling you girl
I love the way you move girl
Oh na na, na, na, na, na

They all got nothing on you girl
Oh girl
I'm feeling you girl
I love the way you move girl
Oh na na, na, na, na, na

They all got nothing on you girl
Oh girl
I'm feeling you girl
I love the way you move girl
Oh na na, na, na, na, na

They all got nothing on you girl
Oh girl
I'm feeling you girl
I love the way you move girl
Oh na na, na, na, na, na



Credits
Writer(s): Awok Awirri
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link