Keep Pushing

Issa DragonShit Something
OmoOBA

I no dey look uche face
I send nobody
Teba wu ema be sha
Shawa ran anybody nii
If you are not talking paper
How he wan con take funny
Malo gbo ja to ma mu eh Trabaye ye ye
Trabaye ye ye
yah-yah yah-yah

No go bring your werey near my werey
Cos my werey pass your werey
O'n shana
Kini scores te ba bewa emani fault
Won ti gbagbe
Pe omo idan
No dey panic
O'n Tena
No stoping keep pushing te P mole

Ama partystarter
(Gbemidebe tan Otun gbemi Kojabe)
And the gbedu dey enter
(Gbemidebe tan Otun gbemi Kojabe)
Oga ade what the matter
(Gbemidebe tan Otun gbemi kojabe)
Owo lawa pa we no be fighter
We no be fighter
(Gbemidebe tan Otun gbemi kojabe)
Party scatter
And the gbedu dey enter
Oga ade what the matter
Owo lawapa we no be fighter
We no be fighter

17 time on a row
Omo ton so shay you know
Arizona no be kolo oh
I gety vibe oh shay you know
Gbedu way they enter body
Awon omo gan sodi
Toba fun mi moma jagba
Ranju no eh bi ti shatter wale
Kin de fun eh he mole
Wa pariwo mogbe
Cos time no dey dey dey

No go bring your werey near my werey
Cos my werey pass your werey
O'n shana
Kini scores te ba bewa emani fault
Won ti gbagbe
Pe omo idan
No dey panic
O'n Tena
No stoping keep pushing te P mole

Ama partystarter
(Gbemidebe tan Otun gbemi Kojabe)
And the gbedu dey enter
(Gbemidebe tan Otun gbemi Kojabe)
Oga ade what the matter
(Gbemidebe tan Otun gbemi kojabe)
Owo lawa pa we no be fighter
We no be fighter
(Gbemidebe tan Otun gbemi kojabe)
Party scatter
And the gbedu dey enter
Oga ade what the matter
Owo lawapa we no be fighter
We no be fighter



Credits
Writer(s): Folorunsho Oladimeji
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link