Who Does That ?

You dorime with your last card then come house say sapa na bastard
Who does that?
You no dey chase the bag you dey chase ass
Abi my guy you no wan change class?
Who does that?

Others dey chase the Slip you you dey Sleep
Guy you no wan leave your mama crib?
Who does that?
You be Aza man online then offline
You be Aqua man wey dey swim inside Sapa

You dey use phone with 3 cameras
You no fit afford three square meal
Who does that?
You wanna chill with the big boys you wan ball
You no fit afford jersey
Who does that?

You sabi read girls body language but you no fit read your Bible
(Who does that?)
Your success dey on slow-mo but! u dey like chop fast food
(Who does that?)

Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?
Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?

Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?
Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?

Now let's talk about Kate
She dey find bone straight while her lifestyle self no Straight
Any guy wey dey drive Porsche be like Calendar
For her eye cause she wants to date

She dey Naija but the location for her post dey show us United states
And person wey don reach to born her father father
She dey call am babe
It's my first time! It's my first time!
But tell me why your urghhh deep pass red sea
Who does that?

Babe there's nothing between us naw, you know he's my bestie
Who does that?
Your mama Name you hope but the P is now silent
Who does that?
You borrow wig take picture hashtag never to be caught unfresh
Who does that?

Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?
Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?

Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?
Who does, Who Does, Who Does
Who Does that?

Spektakula
Motion



Credits
Writer(s): Bazzy Francis, Precious James
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link