Overdose

M M M
(Big daddy jo)
Roya boy on this one
Let's get it on fire
Overdose
Overtimes
Me I don tire tire tire
My head Carri fire fire fire
I drink over dose
Henessy be like juice
I like the way you wine am
Seniorita
Her backa be dey do me
Make I enter
She Carri overload mm mm
Abeg e be my muze
I can't feel my hands
I can't feel my head
How can I drive
when I can't feel my legs
Henessy don circulate full my body
Somebody please go and calli my baby
I can't feel my hands
I can't feel my head
How can I drive
When I can't feel my legs
Henessy don circulate full my body
Somebody please go and calli my baby
Me I don shayo mm mm
My eye don close ewo
Fine girl dey rotate o
Me just dey showcase o
Me I don shayo mm mm
My eye don close ewo
Fine girl dey rotate o
Me just dey showcase o ewo
Posture me ole ton
Tori won ma koje be photoshoot
Won fe nowo lori wa tori
Won ti mo eni tor ma choose
But I can't go back
Living like a gangster
(Ye ye)
So I gats hustle hard
So I can party like a rockstar
(Oluwa)
Answer Answer
I break dem with the lighter
Feeling so good
Cause am chilling with e jah jah
Bad man feeling you
So roll am make e enter
Party all night
From January to December
Henessy dripping
Liquor sipping
Badmen peeping
Am feeling so silly
So calm down kiki
Make we enjoy the party
Or you go home weeping
Cause I'm feeling so dizzy
Attention when am singing ye
Tell the girls to see me ye
Cause CJ in the building yeah
But am feeling tipsy he
Royal with me chilling
Am about to say something
But the henessy dey high me
Na d henessy dey push me na
Me I don shayo mm mm
My eye don close ewo
Fine girl dey rotate o
Me just dey showcase o
Me I don shayo mm mm
My eye don close ewo
Fine girl dey rotate o
Me just dey showcase ewo
Roya boy
Roya boy to the world
Supernatural something



Credits
Writer(s): Joshua Koriko
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link