Pray (feat. Blynx)

Wish I can fly high to
The sky and never to come
Down here
Somebody tell me everything
Go dey okay, I don't want to
Lose my mind
Cuz the hustle is so crazy
Out there (I no fit lie)
And this kind of life fit
To make you lose your mind
This kind of life fit to make
A man kpai
Sometimes e dey confuse me ah ahh
(Confuse me)
Say mama pray for me
Pray for me
So many things wey my eyes don
See
So many tears wey my eyes don
Bleed

Because no body de
No body dey for me
(No body de for me)
When I no see food chop
When I de grind all night
When I de work all night
Say mama pray for me
(Pray for me)
I no wan go astray
I no wan this matter
Anything yama, yama
Me I just want to gbona
(Anything yama, yama
Me I just want to gbona)

No body dey when I de
Run my race
(No body dey)
Dem be wan stop me
But dem misfortune
Steady on my grind
I no wan story
Everybody gat their own story
Now them see me I de
Elevate, and I no fit calm
Down devil is a lair, hm ahh
I de go higher
As I stand gidigon I no fit
Tire ahh

Wetin my eyes don see mouth
No fit talk, oh no
Oluwa zanu m ekpere
Make my enemies dem fall
I don work and tire
(Work and tire)
Bad man want to quench my fire
(Cry)
Dem still wan see me retire
(See me retire ahh ahh)
But the boy is going higher
(Oh no no)
Life na o.y.o no carry
Your wahalla come my zone
I no like wahalla me I de my
Own, de your own make I de
My own oh nah nah

Life na o.y.o no carry
Your wahalla come my zone
I no like wahalla me I de my
Own, de your own make I de
My own oh nah nah nah nahh



Credits
Writer(s): Bright Obialor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link