Molly (feat. Kenny Blaze)
O wa normally
Kenny blaze wanbi
For the street na back of your phone
Niggaz Dey check
I'm learning life
Monsuru Todi Nigga
Todi
Moscow peller gan gan
O weh Oweh
Everyday on a Molly
Everyday on a Denver
On a 542 make I reason fast
Shey you get backwood
I Dey learn life with my ganja
Where my lighter
Why dem wanting me down wanting me die
Call me blood and they snitching
For back
Me I don't know why I'm getting high
Like a little star in the sky
Shey you Dey for street shey you sabi molly
Kama jaiye lo lowkey everyday we Dey poly oh
You no say nobody holy
Shey you Dey for street shey you sabi molly
Kama jaiye lo lowkey everyday la fin poly oh
Cause when I no get nobody know me oh yeah
Bobo moti high moden copy paste
Married to the game I no fit fornicate
See you latest ran ti pe awon kan ti late
Nigga watch korope masuun Loti gate
You get Cash App I get hangouts
Brother man give me update make I cash out
As omope you don know me I can't shout
Ati ti ilekun gbon gboyin pelu cansha
Lamba sapa nice one I use molly I no happy
Person never chop hope on God I still Dey press lappy
I Dey give them back to back dem be like Kenny mapami
No bring your sheet come here alaye I no get napin
Learning life everyday eni ku malodi graduate
Mo sanle kolorado nikan ni moma n we
Pelu gbogbo pain ninu street eni balomo
Never trust anybody tani moka oni kun lomo
Shey you Dey for street shey you sabi molly
Kama jaiye lo lowkey everyday we dey poly oh
You no say nobody holy
Shey you Dey for street shey you sabi molly
Kama jaiye lo lowkey everyday lafin poly oh
Cause when I no get nobody know me oh yeah
You get update you Dey keep an for your brother man
But if you broke who go help you
You self reason am
You talk say make dem prison am
Because say you be biggy man
Street is watching pelu popcorn no be cinema
Instead make you hustle na everyday you Dey cripple
Mio sin school Funmi tutorial ma load simple
Taba ti gbope oyaya lama fin burst rhythm
But bros why your brother Dey hot you say make dem burst am

Credits
Writer(s): Afolabi Monsuru
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.