Bless Me

Oluwa bless me make i no go beg oh
People thing sey anode like work oh
You alone wey dey handle affairs oh
Ma best
Adey give oo

Oluwa bless me make i no go beg oh
People thing sey anode like work oh
You alone wey dey handle affairs oh
Ma best
Adey give oohh

Bless mee
Bless me
Bless mee
Bless me
Bless mee
Bless me
Only jah jah know
Bless mee
Bless me
Bless mee
Bless me
Bless mee
Bless me

Node talk too much cause people no dey care
They only listen and pretend to care
Dem go hear am
Later on begin to sell
Who ude sell
Na yourself

Wola mi breda dem burried ina trenches
Me and dem friendship gone ina history
Hardship struck man cyan hold it
Got to pull Ak and step pon the street
Dis ah no life wey mi pree
But i man no got no degree
Got to hold it firm
Pan da tiptoe lane
I man no one see no poor again
Give me love and give me more again
Stop discriminate and harsh attack
I no dem keep sensitising

Bless mee
Bless mee
Bless me
Bless me
Bless mee
Bless mee
Only jah jah know
Bless mee bless mee bless me bless me bless mee bless meee

Adesa go dey sheda
Dey look into your matter
Just to get your dreams shattered
To see your tire flatered
If you know bless me anogo feel better
Cause i no sey only you go fit the hater

Adesa go dey sheda
Dey look into your matter
Just to get your dreams shattered
To see your tire flatered
If you know bless me
Anogo feel better
Cause i no sey
Only you go fit the hater

Bless me
Bless me
Bless me
Bless me
Bess me
Bless me
Only jah jah know
Bless me
Bless me
Bless me
Bless me
Bless me
Bless me



Credits
Writer(s): Abdul Muhammed
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link