Good life

I see my girl you fine
I see girl you nice
You don Dey burst my mind
You don Dey capture my eyes
Anytime I see you for club
I just dey look that your body
I just dey sensor your body
I Dey television your body
Oh my GOD look at this girl
Look at her back e Dey make to mad
Anything I stand
I no getti mind
To approach her for her very big back
Baby you put me for me ground oh
With her backside she murder me eh
Baby you put me for me ground oh
With your backside you Dey murder me eh

Is a good life we live me I like am
And I make funds my baby you get am
Is a good life we live me I like am
Hheeee
Bad vibes may dem quench am

Is a good life we live me I like am
And I make funds my baby you get am
Is a good life we live me I like am
Hheeee
Bad vibes may dem quench am

Honey me I go stand for you
If I getti car I Go ride for you
If I get to life I go leave one for you
If I getti cash I go invest on you
Folake make you show for my yard
Make you show dem sey na you be my baby
Folake make you show for my yard
Make you show dem sey na you be my baby

Is a good life we live me I like am
And I make funds my baby you get am
Is a good life we live me I like am
Hheeee
Bad vibes may dem quench am

Is a good life we live me I like am
And I make funds my baby you get am
Is a good life we live me I like am
Hheeee
Bad vibes may dem quench am



Credits
Writer(s): Osiriamhe Idaewor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link