Konami
Somebody
As i no get bad mind for somebody
Why i no go come dey make my money
I've been on the footsteps to be somebody (Somebody)
O jabo kofo o,omo na bouncing
When the favor locate me (Ayeye)
Make e no dey be like magic (Ayoyo)
I've been on the road 247 (Ayeye)
So no crime if i pop bacardi (Ayoyo)
E fimile,e je n jaiye mi (Ayeye)
Make i do wetin dey make me happy (Ayoyo)
Dem said make i dey expect tsunami (Ayeye)
Me wey i dey play dem like konami (Ayoyo)
Anything e takes we dey give am
And them be think say we be criminal (The hustle no go kill me)
Make you no dey check am
No be man power
Na oluwa dey bless man
I go chop life
'Cause i no get more than one life
I no dey talk about your own life
But me i go chop life (Chop life o)

Tori o dancia o repete
Ariya loni repete
Komalo loni selense
Tori anu oluwa yi berekete
When the favor locate me

Credits
Writer(s): Habib Ibrahim
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.