Afenifere

Been on the road for a long time
Me I no go sugarcoat anything
Badman dey find paper all night e no sleep And I wanna tell you many many things
Me I no go sugarcoat anything
When I started on my own e no easy o Back in the days dem dey play me dem underate Me
Bad belle rate me
This is so fascinating
Dem say am faking it
All the rules am breaking in
But the girls dem loving me
This is my life mo ma jaye ori mi mi o mo eyin ola This is my time
You will never see me down or falling down

Afenifere mo fe ma jiri
Afenifere mo fe ma mo
Afenifere mo fe ma jiri
Afenifere mo fe ma mo

Shout to my OGs
And the people wey dey there for me
God go bless you noni
God go bless you for me
Fresh young guy from the city
Running everything on a lowkey
Back in the days for the trenches
Dem be no send me dey call me oloshi ebelebe gbuo shayo dey go
No time to code everybody dey jonze see i be their God dem dey call me maraji even all the girls dem dey call me alhaji

Afenifere mo fe ma jiri
Afenifere mo fe ma mo
Afenifere mo fe ma jiri
Afenifere mo fe ma mo

Shout to my OGs
And the people wey dey there for me
God go bless you noni
God go bless you for me
Shout out to my homies
To my friends to my fans and my family you give me vibes gimme rhythm and the Melody goodness and mercy make e follow you make e follow you



Credits
Writer(s): Jaiyesimi Pelumi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link