Gboza

(Uhmmuhmmmhmmm ahn ahn)
International Boy
African boy with a Caribbean Vibe
(Imoleayo baby)

I get e girl wey dey die for my case
If you see my girl
Walahai you go crase
The way she whine
The way she ride pon me girl
Make my brain go skenk
I get e guy wey dey die for my babe
Ah real nigga wey begin misbehave
I had to put my goons on call
Before them run come
My nigga don gbess

So any man wey no whine well
Dapada
When I burst for your hood
Masaka
Any boy wey say we nor go blow
Na you nor go blow
My music go dey run the globe

Any man wey no whine well
Dapada
When I burst for your hood
Masaka
Any boy wey say we nor go blow
Na you nor go blow
My music go dey run your show gon

Gboza Gboza
For the man wey sabi oh
Ask your fans
Dem go tell you say na me oh
When I burst
All your fans don dey freaky freaky
The boy too bad oh

Gboza Gboza
For the man wey sabi
Ask your guys
Dem go tell you say na me
When I burst
All your heart don dey beaty beaty
The boy too bad oh no oh

International Boy
So behave

When I stepped in your hood
Say me light up the place
Step fi your stage
And me steal all your girls
Ghetto boy blood
Ghetto boys fi relate

I get e guys wey fit die for me
Wey dey there for me
Some are razz
Account large
Dem dey act for me
Some of my gees
No dey smile
So don't act funny
Oh no

My niggas on black Jackie Chang
(Yeah)
Black box boys
Talking real Africans oh no
My niggas on black Jackie Chang
(Yeah)
Black box boys
Talking real Africans oh no

Any man wey no whine well
Dapada
When I burst for your hood
Masaka
Any boy wey say we nor go blow
Na you nor go blow
My music go dey run the show

Any man wey no whine well
Dapada
When I burst for your hood
Masaka
Any man wey say we nor go blow
Na you nor go blow
My music go dey run your show gon

Gboza Gboza
For the man wey sabi oh
Ask your fans
Dem go tell you say na me oh
When I burst
All your fans don dey freaky freaky
The boy too bad oh

Gboza Gboza
For the man wey sabi
Ask your guys
Dem go tell you say na me
When I burst
All your heart don dey beaty beaty
The boy too bad oh no oh

Bitch don't kill my vibe
Me I go come here to fight
Bitch can't see my type
International Boy too fly

Bitch don't kill my vibe
Me I go come here to fight
Bitch can't see my type
International Boy too fly

Gboza Gboza
For the man wey sabi oh
Ask your fans
Dem go tell you say na me oh
When I burst
All your fans don Dey freaky freaky
The boy too bad oh

Gboza Gboza
For the man wey sabi
Ask your guys
Dem go tell you say na me
When I burst
All your heart don dey beaty beaty
The boy too bad oh no oh

International boy
African boy with a Caribbean vibe
Yeah
This is more than just talent baby



Credits
Writer(s): Emamode Daniel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link