The Convo (Po-Po) [feat. WiseBrain]

Your Fave
Wise
Eweroo
Wetin dey sup?
Nothing much, bro
Day don break everywhere bright

Ah ah
Turn your back make u see wetin dey sup
Who be that babe na
No be your babe
The other guy for corner don dey eye am
If two by two dey abeg gimme make I knack am
Easy my guy your temper too dey hot
E fit be hin brother, cousin or a doc
Mmmmh
If e like make e be hin pastor nu
Driver or agbero
E go chop knock nu
Hehehe
Small small oh
Any small thing they go call the po-po oh
Peace na the only way to settle matters oh
Sha u be my guy oh
Make we approach am oh

Hey
Ogbe mi close eye
No dey eye my babe
You get your babe
You still dey eye my babe
No be my fault
She say she dey single
She dey single
She wan mingle
Taaa shut up
No dey too talk
Gimme 2 by 2
Me I no dey too shout
Weeei weeei
Guy, observe
Men on black
Men on black
Make we japa

Haaaaaaaa
Po-Po no fit catch we
Yeaaaaaa eh
Po-Po no fit catch we
Haaaaaaaa
Po-Po no fit catch we
Yeaaaaaa eh
Po-Po no fit catch we
KB Mix



Credits
Writer(s): Okike Fave Christian, Wisebrain Eze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link